TOP песен исполнителя
"Nneka"
"Nneka"
TOP альбомов исполнителя
"Nneka"
"Nneka"
название:
автор:
жанры: soul, reggae
альбомы: Victim Of Truth, Nneka... To and Fro
Make Me Strong
автор:
Nneka
жанры: soul, reggae
альбомы: Victim Of Truth, Nneka... To and Fro
рейтинг: ★★★★★ / 5.2 / 1162 просмотра
- Текст
- Открытка с текстом
So na so e be na condition come make you aje like this You say your husband, na him leave you you say e go fit betray So na so you dey weak As I see you before I think say you dey kangpe Nothing fit ,fit shake you,nothing fit ,go fit break you Na you rake before Na you talk say you no go put man before God see yourself as you be Na you talk say you no go put man before God ohREFRAIN As you know God no go give you anything you no go fit deal with Na so dem talk, The thing wey no fit kill you e go make you strong e go make you strong The thing wey no fit kill you e go make you strong The thing wey no fit kill you e go make you strong God no go give you anything you no go fit deal withYou talk say, you be big man 'cause you fit raise your hand, fit beat your pikin beat e own wife You sabi ,bible well oh Dey go church, everyday oh Notice me or I quench Look at me, how I bounce But na you be the crook Na your kind fit open eye kill person misuse and abuse him 419,ole thief,basket mouth,ojoro But you know how e be When wind blow fowl nyash go open very very well ohREFRAIN As you know God no go give you anything you no go fit deal with Na so dem talk, The thing wey no fit kill you e go make you strong e go make you strong The thing wey no fit kill you e go make you strong The thing wey no fit kill you e go make you strong God no go give you anything you no go fit deal withWesley williams: Yo man One question when was the last time you ever thank the lord almighty for your life? when was the last time you tell your wife say you love her? when was the last time you tell your son and daughter say you love them?REFRAIN As you know God no go give you anything you no go fit deal with Na so dem talk, The thing wey no fit kill you e go make you strong e go make you strong The thing wey no fit kill you e go make you strong The thing wey no fit kill you e go make you strong God no go give you anything you no go fit deal withBridge: And as I walk through the valley of the shadow of death You will fear no evil for his rod and his staff are with you You come this far to sing your mistery aye aye aye......
Это интересно:Nneka Lucia Egbuna родилась 24 декабря 1980 года в городе Warri, что в Нигерии. Будущая певица училась сначала в школе стальной, а после нефтяной корпорации.Петь Nneka начала там же. Первой площадкой, где она могла оттачивать свой вокальный талант, был церковный хор. В 18-летнем возрасте Nneka переезжает в Гамбург, где поступает в университет на факультет антропологии. Несмотря на учёбу и работу, чтобы... продолжение
А как ты думаешь, о чем песня "Make Me Strong" ?